OMG (Free Me)

Lyrics
[Intro: Rudeboy] O-M-G P-P-P-P-Square! Oh my God o, oh my God o Them dey dey speculate Oya, free me now [Verse 1: Rudeboy] When we come around We dey shut dem city down We dey rock and boogie down We dey pop Champagne and we no dey drown oh, eh Why you dey dey frown? Why you dey frown when we dey your town? Why e be say you no dey look around? Then you go know say no be mouth oh, eh [Pre-Chorus: Rudeboy] Oh my God oh (Oh my God oh) Them say we dey jazz o (Them say we dey jazz o) Some people dey mad o Say na juju we dey add o (We dey add o) Na the collabo Wey we dey do with our God o Na Him dey yakata the work o Like, no be today, no be today [Chorus: Rudeboy] Them dey high (Dey high) Like Ray Charles (Ray Charles) Some of them dey wonder Like Stevie Wonder How we dey climb (Dey climb) No be man o (No be man o) Na God eh (Na God eh) Na God eh Free me now! Oya make you free me (Free me, free me) Be yourself, you can never be me (Omo na God o) Oya make you free me (Oya make you free me, free me) Be yourself, you can never be me (Omo na God o) [Verse 2: Mr. P] Why you dey analyze (Analyze) Why you dey vex and criticize (Criticize) Na my time I dey utilize (Utilize) Wey dey make my account to dey high rise (High rise) If you sit down there dey look o Your bank alert go dey minimize o And if you wan wear my shoes o Ngwanu take am out of whether na your size o, eh-eh [Pre-Chorus: Mr. P] Oh my God oh, oh my God oh Them say we dey jazz o (Dem say we dey jazz o) Some people dey mad o Say na juju we dey add o (We dey add o) Na the collabo Wey we dey do with our God o Na Him dey yakata the work o Like, no be today, no be today [Chorus: Rudeboy] Them dey high (Dey high) Like Ray Charles (Ray Charles) Some of them dey wonder Like Stevie Wonder How we dey climb (Dey climb) No be man o (No be man o) Na God eh (Na God eh) Na God eh Free me now! Oya make you free me (Free me, free me) Be yourself, you can never be me (Omo na God o) Oya make you free me (Oya make you free me, free me) Be yourself, you can never be me (Omo na God o) [Bridge: Rudeboy] Oh my God o, oh my God o Them dey dey speculate Oya, free me now Oh my God o, oh my God o Them dey dey speculate Eh! [Chorus: Rudeboy] Them dey high (Dey high) Like Ray Charles (Ray Charles) Some of them dey wonder Like Stevie Wonder How we dey climb (Dey climb) No be man o (No be man o) Na God eh (Na God eh) Na God eh Free me now! Oya make you free me (Free me, free me) Be yourself, you can never be me (Omo na God o) Oya make you free me (Oya make you free me, free me) Be yourself, you can never be me (Omo na God o)
Rate this song
0/5.0 - 0 Ratings
Loading comments...
Credits
- Writers
- RudeBoy (Paul Okoye)